No be say na all about the money
But the one I get dey show for my body
See I'm blessed to be a blessing to many
So you see say the reason I dey cruise na God's plan
Set your eyes on the mark
My brother make you no go lose it
Get your mind on a different p now
Life is not about the things wey you possess o
If you come lose your soul, wetin you gain o?
Why the haste? You're chasing the money?
I'm accelerating as I'm praising my Daddy
Why the haste? You're chasing the money?
I am accelerating as I'm praising my Daddy
Money is a bad master but a nice padi o
Padi, no go waste your life dey follow money o
Padi, e get one big man wey been ask me say
"As I don get money wetin come remain o?
If you love it omo you go fall off (ebelebe eh)
If you love it omo you go fall off (Jizzle!)
You go fall off if you don't let the Lord take the wheel
If you stay in His will He's gonna pay the bill
The Monie is not the Point
Shey you dey serve Daddy abi cheddar?
Shey you know say money na peripheral
So I keep okpa m on the pedal
I put all my money in the Kingdom Biz
I dey use am to praise the Lord ( oh sing oh sing oh)
Praise His holy name (praise the Lord)
Praise the Lord ( oh sing oh sing oh)
Praise His holy name (praise the Lord)
Money can't control me because
Money is a bad master but a nice padi o
Padi, no go waste your life dey follow money o
Padi, e get one big man wey been ask me say
"As I don get money wetin come remain o?
If you love it omo you go fall off (ebelebe eh)
If you love it omo you go fall off (m-hm!)